Sunday , May 19 2024 4:24 am

Fanteakwa South: How Obido Reported Issues In Asedja Akwadum In Pidgin

The Way People Dey Suffer, Eno Be Easy For Asedja Akwadum Wey Edey Fanteakwa South Inside ooo

 Edo a, menners dey complain when you biz dem how things dey go for demma area. Buh adey beg, your place go bee pass Asedja Akwadum wey edey Fanteakwa South.

Electoral area wey dem dey use dema strength (man power) construct access road. Them take 4 years but still no reach anywhere.

Demma school building be problem, no better place wey them go use for hospital. One wey government start since 2016 still dey stand still. That one sef be CHiP compound.

Ebee like six communities dey the electoral area inside and the job wey edey there be only farming. Them dey produce chaw foodstuff for the area but the transportation be dema big problem.

As them take 4 years dey construct the road, dem no reach anywhere wey no one too come support dem.

The matter no be easy ooo. GHACEM sef promise them 100 bags of cement buh elef lorry fare dem go take carry come dema village.

Eno be easy ooo, common Six hundred Ghana, dem no dey get.

Assembly member for the area, Hon. Baah Samgnor, dey force waa. That man ein age cetch 69 still dey use communal labour dey want develop win electoral area.

Chaw matters dey, demma wooden bridge wey edey demma water top sef dey shake buh dat be the only one dem fit do. Menners dey complain say the Covid 19 den Russia – Ukraine war make Ghana hard, so no place cool but these menners dey suffer.

Election time too dem dey vote ooo. Political parties den electoral commission go there. 2024 dey come a and people go go the area again sake of votes but now nobro dey wan help dem.

Anybro wey wan come support dem be cool sake of people dey suffer.

By: http://Radiooneghana.com

Check Also

Kofi Bosompem Osafo-Maafo Appointed As New SSNIT Boss

President Akufo-Addo has appointed Kofi Bosompem Osafo-Maafo as the new Director General of the Social …

GNPC in Danger as Government’s Indebtedness Accrues Exponentially – PIAC

It has been observed that the survival of the Ghana National Petroleum Corporation (GNPC) could …

New Towing PolicTo Check Breakdown Vehicles Underway

Plans are underway to introduce a comprehensive system for towing breakdown vehicles which cause rampant …

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *